
jeje - remdee lyrics
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
Random Song Lyrics :
- mais la nuit vient - claude debussy lyrics
- wanna know - brady (legitimate music) lyrics
- to the sun - the toxic avenger lyrics
- sheep counting - abey begg lyrics
- gucci n prada - holyxander[sxander] lyrics
- sorrow (remix) - the merseys lyrics
- i don't care - collinz @collinzmusic lyrics
- i love my ex - dylan sinclair lyrics
- боль (pain) - insight lyrics
- kuwa strong - kahu$h lyrics