lirik lagu jeje – remdee
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu meltt › lirik lagu blossoms – meltt
- kumpulan lirik lagu bebe rexha › lirik lagu hurt – bebe rexha
- kumpulan lirik lagu caroline polachek › lirik lagu welcome to my island (george daniel & charli xcx remix) – caroline polachek
- kumpulan lirik lagu bonnie graham › lirik lagu he’s my chocolate baby – bonnie graham
- kumpulan lirik lagu namou › lirik lagu party pooper – namou
- kumpulan lirik lagu iayze › lirik lagu withdrawals – iayze
- kumpulan lirik lagu chef 187 › lirik lagu inkama nkaya nasho kunshinshi – chef 187
- kumpulan lirik lagu xooos 수스 › lirik lagu naked – xooos (수스)
- kumpulan lirik lagu mr racer › lirik lagu hurt – mr. racer
- kumpulan lirik lagu nordland › lirik lagu lords of the great dwelling – nordland