lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu overdose – reminisce

Loading...

oh baby baby tell me what you want
i dey feel like sey you don turn to waka waka
’cause you no dey pick my call
girl i want to know abi you don’t want to do again

the thing be say i love you die, i hope you know
mo gbe ẹ s’ori bi gele orekelelẹwa
wetin no lost i go dey find am
come closer to me make i dey grind am
o fẹ gba bẹ a le lọ registry
a maa titrate, you know chemistry

and this love is over*overdose
and my heart carry over*overload
gbe sun mọ mi baby ko ma*ko ma roll
you carry over, carry over*overload
if you look me through my eyes o bobo
you will know what just i like o baby
yes i feel the way you’re feeling odo, ooohh
i like the way you let me drive you crazy

i’m not like amina, boy me i like your stamina
o she mi girigiri, o da bi oti, you just dey pami now
i’m not like amina, boy me i like your stamina
o she mi girigiri, o da bi oti, you just dey pami now

and this love is over*overdose
and my heart carry over*overload
dance with me o baby ko ma*ko ma roll
carry over, carry over*overload

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...