lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu omo aye – remmique

Loading...

#intro
uh oh yeah!
they call me remmique
craze

ma nogere je kalo shishe
you no go see shishi if u no dide
i know myself i no dey shole
and i dey see my doe, make i no pretend
omo aye, omo aye
we go gyrate
we go show dem
we go show dem
nagode nagode
gbowo lowo dangote
dangote

listen up my g
street smart yeah we living on one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
verse
*my brother my brother
*the reason why i dey hustle, penthouse for my mother
*i wonder i wonder
*if e never sup, e go just be like say u wan die
*na one die, na one die
*hustle no dey k!ll person
*grinds up mo de wander
*surrender, like wanda
*no be all money wey u see, no be all u go squander
they want to corner me oo
they wan make my mother weep over me o
won fe koba mi oo
won fe pami, wonfe run ola mi oo
and i dey crine nonstop and then the grind gon stop, halleluyah
i dey grine nonstop
in any kind of stuff
al*ḥamdu l*illāhi

listen up my g
street smart, yeah we living one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life get
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...