lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu like dat – rexxie feat. victony

Loading...

(another word)
yeah, yeah
yeah, yeah

ebele
ebelebe
mm, ebele
ebelebe
(yo)

girl, i dey watch as you dey wrap up the kpoli
′cause i know you know you mean am for me (like dat oh)
evil face as you dey l!ck up my lolli’
bully with the way you put am on me (like dat oh)
dnd, no let anybody call me
if at all, anybody call me (e go divert oh)
you doin′ stuff that you cannot tell your mummy
beg maami, make you put am on me

like dat oh
attack oh
make i defend wetin dey your back
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head, girl, me i like that oh
like dat oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh (wetin dey your back)
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head, girl, me i like that oh
yeah*yah

na who no know say (who know?)
na who no know say you bad like that?
na who no know say (who know?)
na who no know say you bad like that?
na who no know say (who know?)
na who no know say you bad like that?
na who no know say (who know?)
know say, you bad like that?

she dirty ridin’
one time, her best friend ah join the party
she ah mannerless when she back it on me
she ah careless when she clap it on me
and na so she dey gimme na
one puff of that smoke, she dey deliver
bad energy, she ah delete am
she gimme that thing when i dey need am, oh no

like dat oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head, girl, me i like that oh (that, that)
like dat oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head, girl, me i like that oh (like that)
yeah*yah

na who no know say (who know?)
na who no know say you bad like that?
na who no know say (who know?)
na who no know say you bad like that?
na who no know say (who know?)
na who no know say you bad like that?
na who no know say (who know?)
know say, you bad like that?

she dirty ridin’
one time, her best friend ah join the party
she ah mannerless when she back it on me
she ah careless when she clap it on me

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...