lirik lagu like dat – rexxie
[verse 1]
girl i dey watch as you dey wrap up the kpoli
cos i know you know you mean am for me
(like that oh)
evil face as you dey l!ck up my loli
bully with the way you put am on me
(like that oh )
dnd
no let anybody call me
if at all e any body call me
(e go divert oh)
you doing stuff that you cannot tell your mummy
beggi mami make you put am on me
[chorus]
like that oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head
girl me i like that oh
like that oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh
shebi na resеt? abi na hijack oh?
wey you do me head
girl mе i like that oh
[post*chorus]
na who no know say?
(who no?)
na who no know say
you bad like that?
(na who no know?)
na who no know say?
(who no?)
na who no know say
you bad like that?
(na who no know?)
na who no know say?
(who no?)
na who no know say
you bad like that?
(na who no know?)
na who no know say
(yunno?)
know say? you bad like that
[verse 2]
she dirty riding
one time her best friend ah join the party
she ah mannerless when she back it on me
she ah careless when she clap it on me
and na so she dey gimme na
one puff of that smoke she dey deliver
bad energy she ah delete am
she gimme that thing when i dey need am
oh no
[chorus]
like that oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head
girl me i like that oh
like that oh
attack oh
make i defend wetin dey your back oh
shebi na reset? abi na hijack oh?
wey you do me head
girl me i like that oh
[post*chorus]
na who no know say?
(who no?)
na who no know say
you bad like that?
(na who no know?)
na who no know say?
(who no?)
na who no know say
you bad like that?
(na who no know?)
na who no know say?
(who no?)
na who no know say
you bad like that?
(na who no know?)
na who no know say
(yunno?)
know say? you bad like that
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hrvoyeahh › lirik lagu ljubav, čarobna je – hrvoyeahh
- kumpulan lirik lagu lilpat › lirik lagu ловелла – lilpa$t
- kumpulan lirik lagu bukas palad music ministry › lirik lagu children of easter morn – bukas palad music ministry
- kumpulan lirik lagu irkenc hyka › lirik lagu mezi pres – irkenc hyka
- kumpulan lirik lagu jemr › lirik lagu veneno / acero – jemr
- kumpulan lirik lagu yikes › lirik lagu elle – yikes!
- kumpulan lirik lagu the orphan the poet › lirik lagu carolina reaper – the orphan the poet
- kumpulan lirik lagu sam cooke › lirik lagu what do you say – sam cooke
- kumpulan lirik lagu ok koala › lirik lagu a few weeks – ok koala
- kumpulan lirik lagu stllness › lirik lagu zbrka podataka – st!llness