lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pappin – reynolds thegentleman x k. william x t.styles

Loading...

reynolds the gentleman:
me i fly from ghana
all the way to america
i dey come search dollar
eehh obroni mulla
as i catch manhattan
i call ma broda
ma broda from anoda moda
wey e flow me say make i come en corner

enɛɛ lɛɛ retro
chuku chaka metro
on ma way to the ghetto
i for chop lotto

chorus (4x)
pappin [pappin] 2x
pappin inside manhattan

k. william:
welcome my broda
here we no dey talk am “akwaaba”
rydee i commot ibiza that be why my face all dey check like i taya
you dey kai habiba?
habiba that hot girl my neighbor
rydee she come dey manhattan she say make everybody call am the diva

enɛɛ lɛɛ retro
i see say you come plus the metro
this be my ghetto
make i show you how dey chop the lotto

repeat chorus

t.$tyles:
i was born in america
you think you living la vida loca
you think it’s cool, look a little bit closer
all my people got a chip up on they shoulder
government want to tie us to the boulder
hard life, don’t say i never told ya
sell ya soul, for ya face on a poster
they don’t love us, only want the culture

i see y’all call it retro
well i wrote a couple rhymes on the metro
i was raised in ghetto
got the numbers, i’m just tryna win the lotto

repeat chorus 2x

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...