lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu money – reynolds thegentleman

Loading...

oshobo… mmmm
oh naa naa na na na (3x)

listen

[chorus]
e be like say everybody dey want money
(dey want money)
e be like say everybody dey search money
(aaahhh)
if u want money, raise your hand 2x

[verse 1]
everyday we dey hustle (we hustle for this money)
morning, night and noon (we never dey sleep..money)
money dey call me, money dey call you
money dey call us (oooh money)
time be money…ooh mmere yɛ sika
i never dey waste my time
never never, time be money…ebeii

opanyin dey wanti money (money)
abɔfra nso wanti money (money)
akwakra nso mpo pɛ money (money)
aaoo sika yi aa….

[chorus]
e be like say everybody dey want money
(dey want money)
e be like say everybody dey search money
(aaahhh)
if u want money, raise your hand 2x

[verse 2]
if u get money, the dry joke sef b funny
u no dey worry, anytin for the shop…u just dey carry
money be sweet oo (sweet o)
money be sweet oo (aahhh)
sika deɛ ɛyɛ oo, nanso sika yɛ mmogya….

[rap: yung pabi]
me ka sɛ obi de crocrodile machete asi ne yɔnko mmenemu na ɔpae no sɛ burodo a yɛde condensed milk ɛrebɛyɛ mu

obi nso asɔre anɔpa 4:30 akɔtena obi adwuma mu na yɛretwa no adapaa….bi nso tete laptop ho wɔ danmu

boys a loose tema abadaeɛ no hyehyɛ ray bans
boys pɛ sɛ wɔn tu kwan kɔ pae bottles wɔ france

nti ama bosom bi anya post wɔ lome by chance
na ɔrehwete tiafi kyekyɛ sɛ rough bans

bɛhwɛ circle hɔ adɔre sɛ potoo… loo
woanyɛ hye a yɛde alata ayi wo note 4 … pro

mmaa no nso mpɛ awareɛ bi aware ooo. musu gbu noaa
ne papa size ……kata n’ani nom no sɛ pito

m-ssa gyae na nnansayi nyame koraa yɛmfɛre no ee
ntotosoɔdudu no yɛaboa de rekɔ ma betway

nsɛm a mereka yi
sɛ wo a woretie me bɛfa no one one
ɛ-deduce a
bisa busia
wode bɛhyɛ bonsam
but pabi madwene ho ahu sɛ m-ssa

[chorus]
e be like say everybody dey want money (dey want money)
e be like say everybody dey want money (aaahhh)
if u want money, raise your hand (2x)

e be like say everybody dey want money (dey want money)
e be like say everybody dey want money (aaahhh)
if u want money, raise your hand (2x)

e b like say everybody dey want money
me i know say me! me!! i dey want money
so i dey work hard…work hard everyday

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...