lirik lagu love cards – rhynie simons
Loading...
Ɪᴛᴢʀʜʏɴɪᴇ sɪᴍᴏɴs ᴀɢᴀɪɴ
i’m so busy so busy
no be say i dey flex on you but life got me busy
life got me busy
if you no dey feel me anymore
just lef make i go
if you no dey feel me anymore
just lef make i be
i k!lled myself for love, nothing i gain
putting me in stress, always in pain
bl**dy sacrifices all in vain
i’ve been a super girlfriend that you deserve
flirting with dem girls now you dey see me as your reserve
i plead for messi
you passed me ronaldo
true love no dеy exist
you played me likе love cards
home use machine dier charley no lie
fine boy , my boy
2/47 you dey on my mine
stress me all the time me i no dey mind
i be dem girls wey really no get time
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu xtienne › lirik lagu time – xtienne
- kumpulan lirik lagu nora bumbiere › lirik lagu zib mūža rats – nora bumbiere
- kumpulan lirik lagu bz › lirik lagu 愛しい人よgood night… – b’z
- kumpulan lirik lagu the corrs › lirik lagu radio (unplugged version) – the corrs
- kumpulan lirik lagu judy collins › lirik lagu bonnie boy is young – judy collins
- kumpulan lirik lagu the weavers › lirik lagu below the gallows tree – the weavers
- kumpulan lirik lagu them › lirik lagu a girl like you – them
- kumpulan lirik lagu tuvaband › lirik lagu submerged – tuvaband
- kumpulan lirik lagu karbholz › lirik lagu auf der suche – kärbholz
- kumpulan lirik lagu fall of efrafa › lirik lagu fu inlé – fall of efrafa