lirik lagu on me – rhyth’im
[intro]
rhythim and yq
rhythim music factory
champion
now shey you wan compare yankee
money with low currency
we dey talk mama charlie
euro and pound sterling
[verse 1: rhythim]
say na wetin be the matter
me i get bread for my b*tter
oya make we put things in order
before you start to call me your brother
brother ehnnn
me i no dey like wahala
guy man guy man no gawk am
all my guys my guys na ballers
and i owe my side no bother
bother ehnnn
[chorus: rhythim]
drinks in the club on me
anytime you wan commot call me
drinks at the bah on me
or you want champagne call me
anytimе you won celebrate call mе
even you no won celebrate call me
you won commot call me
you won celebrate call me
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw
[verse 2: yq]
i’ve seen a lot of girls but you’re different
good and bad girls but you’re decent
a lot of them are fine but they’re not the same as you
baby girl what’s your name
you’re staying fresh you de up your game
hating girls o le farawe
you’re k!lling dem ali bumaye
ali bumaye o
[chorus: rhythim]
drinks in the club on me
anytime you wan commot call me
drinks at the bah on me
or you want champagne call me
anytime you won celebrate call me
even you no won celebrate call me
you won commot call me
you won celebrate call me
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu niall james holohan › lirik lagu the pot’s still boiling on the stove – niall james holohan
- kumpulan lirik lagu die arzte › lirik lagu quadrophenia – die ärzte
- kumpulan lirik lagu saviours of soul › lirik lagu preach – saviours of soul
- kumpulan lirik lagu chief wakil › lirik lagu wanna know ya – chief wakil
- kumpulan lirik lagu icy pop › lirik lagu slash you – icy pop
- kumpulan lirik lagu magic giant › lirik lagu rocketman – magic giant
- kumpulan lirik lagu itchy trigga finga niggaz › lirik lagu [blb 2017 gruppenphase – bremen] – itchy trigga finga niggaz
- kumpulan lirik lagu rapmasterxlakathebestrapper › lirik lagu pfannkuchen-rap – rapmasterxlakathebestrapper
- kumpulan lirik lagu kevin1100 › lirik lagu higher – kevin1100
- kumpulan lirik lagu olexesh › lirik lagu gasman – olexesh