lirik lagu amina – ric hassani
intro
amina amina amina
amina amina
i wan just know your mind mind
verse 1
no dey lie for me omaima
you dey trigger me
everyday you get company omaima
you know i no be small pikin
dem no born me yesterday
you no dey love for free i know you know
so watin come carry you come near my zone
all the i love you i know say na scope
na money be the koko so
chorus
tell me now amina amina
amina amina
i wan just know your mind mind so
tell me now amina amina
amina amina
na money dey your mind mind mind
you no dey love for free i know you know
so watin come carry you come near my zone
all the i love you i know say na scope
na money be the koko so
verse 2
how many lamba you wan give
how many lies you wan lie
how many people you wan deceive
omoema kilode
shey na because say you too fine
and say you sabi whyne
this your blue eyes
omo you don carry me go away uuuh
bridge
you no dey love for free i know you know
so wetin come carry you come near my zone
all the i love you i know say na choke
na money be the koko so
outro
tell me now amina amina
amina amina
i wan just know your mind mind so
tell me now amina amina
amina amina
na money dey your mind mind
tell me now amina amina
amina amina
i wan just know your mind mind girl
tell me now amina amina
amina amina
na money dey your mind mind
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vegas russia › lirik lagu автограф (autograph) – vegas (russia)
- kumpulan lirik lagu prezzykrane › lirik lagu more – prezzykrane
- kumpulan lirik lagu destrage › lirik lagu not everything is said – destrage
- kumpulan lirik lagu slee › lirik lagu classic country – slee!
- kumpulan lirik lagu dead rongle › lirik lagu block – dead rongle
- kumpulan lirik lagu 4th period panish › lirik lagu no hook chile – 4th period $panish
- kumpulan lirik lagu hawking › lirik lagu stepping stone – hawking
- kumpulan lirik lagu tall ships › lirik lagu lucille – tall ships
- kumpulan lirik lagu odezenne › lirik lagu souvenir – odezenne
- kumpulan lirik lagu the procussions › lirik lagu dna – the procussions