lirik lagu do lai dat – ric hassani
[intro: ric hassani & kuami eugene]
oh no, kpe kpe ti
oh no
hassani
they call me eugene
[verse 1: ric hassani]
fine girl! i wanna make you my girl
want no other, cos you are divine girl
steady fly looking like an angel
susana, imma put you in designer
but anything you rock is final
forget about the dolce and gabbana
oh bebe, but i dey call your number, you no dey pick up
see the way wey you dey run this matter, abeg make you fear god
many things, many things don happen, wey o no go fit talk
the love wey i get for you ma, e be long to the treetop
[chorus: ric hassani]
so bebe why you dеy do lai dat
tell me why you do lai dat o
why you dey do lai dat
why you wanna do lai dat
do mе lai dat (do lai dat)
why you wanna do lai dat
shey na because i love you
and many men dey rush you, wey make you dey do lai dat
yeah
[verse 2: kuami eugene]
so my baby why you wanna long tin o
why you make it be like say i’m forcing you
i hear you say you’re looking for the right guy
look at me don’t i look like the right guy
it is about that brother wey de make you no dey love me o
girl, we shall always shut down, no dey make me feel sorry o
no dulling no dulling girl
be boring, be boring yeh
i wan show you some loving
so why wanna do me lai dat
no dulling no dulling girl
be boring, be boring
i wan show you some loving
so how you go dey do me lai dat
[chorus: ric hassani]
so bebe, why you dey do lai dat
tell me why you do lai dat o
why you dey do lai dat
why you wanna do lai dat
do me lai dat (do lai dat)
why you wanna do lai dat
shey na because i love you
and many men dey rush you wey make you dey do lai dat
[bridge: ric hassani & kuami eugene]
i dey call your number
i dey call your number
pick up pick up
odor pick up pick up
no dulling no dulling yeah
be boring, be boring
i wan show you some loving
so why you go dey do me lai dat
[chorus: ric hassani]
so bebe, why you dey do lai dat
tell me why you do lai dat o
why you dey do lai dat
why you wanna do lai dat
do me lai dat (do lai dat)
why you wanna do lai dat
shey na because i love you
and many men dey rush you wey make you dey do lai dat
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu autopsy › lirik lagu puncturing the grotesque – autopsy
- kumpulan lirik lagu flora vo jessica karpov › lirik lagu give you the world – flora (vo. jessica karpov)
- kumpulan lirik lagu shiver rap › lirik lagu let the truth be told – shiver (rap)
- kumpulan lirik lagu braydbunch › lirik lagu voice of a nation – braydbunch
- kumpulan lirik lagu patsy cline › lirik lagu walking dream – patsy cline
- kumpulan lirik lagu hyjro › lirik lagu bet not (intro) – hyjro
- kumpulan lirik lagu jonestown › lirik lagu antikompatibilisti – jonestown
- kumpulan lirik lagu bocaseca › lirik lagu am casa plină – bocaseca
- kumpulan lirik lagu gak rapper › lirik lagu get back here – gak (rapper)
- kumpulan lirik lagu josman › lirik lagu tim€ – josman