lirik lagu odoyewu – richville stunna
odoyewu
odoyewu
odoyewu
stunna back again
(yeah yeah)
odoyewu
odoyewu
[verse1]
kilo fe kilo de with your body
odoyewu
omogeh see waiting, wai you carry
odoyewu
body, wai dey ginger me
i fit sip you down like a ginger tea
and no come they use me they catch your trips
i fit take place
wai you never go
[hook]
see your body
see your body banging
see my money
i know you wanna get some ×2
yeah
i know you wanna get some (ma mama ah)
i know you wanna get some (yeah yeah yeah yeah)
[pre*chorus]
she’s too fine
she’s my baby girl
no touching on her
this feeling
gurl i’m an addict for your loving
[chorus]
kilo de
kilo fe with your body (o jo ke jo ke jo
odoyewu × 4
[verse2]
omoge you know
me i gbadu your style
(ah ah )
me i gbadu your compose
your body sing hallelujah
(hele le hele)
i dey catch e the fever
forget about tolani but, e be you wey i wan marry
i go dash you my salary (salary)
give you mansion and money ah
[hook]
see your body
see your body banging
see my money
i know you wanna get some ×2
yeah
i know you wanna get some (ma mama ah)
i know you wanna get some (yeah yeah yeah yeah)
[pre*chorus]
she’s too fine
she’s my baby girl
no touching on her
this feeling
gurl i’m an addict for your loving ×2
[chorus]
kilo de
kilo fe with your body (o jo ke jo ke jo)
odoyewu × 4
[outro]
for your love i’m a criminal
hold you down me i get stamina
and i can love you like a gangsta
na your body be the answer
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu 404hxllxw › lirik lagu moths and earwigs – 404hxllxw
- kumpulan lirik lagu richie beats › lirik lagu chut! – richie beats
- kumpulan lirik lagu houston boines › lirik lagu crying in the courthouse – houston boines
- kumpulan lirik lagu renie › lirik lagu забирай меня в ад (take me to hell) – renie
- kumpulan lirik lagu biinjo ega 死 お金 愛 › lirik lagu silent hill – biinjo & $ega 死 お金 愛
- kumpulan lirik lagu деси слава desi slava › lirik lagu брутален (brutalen – деси слава (desi slava)
- kumpulan lirik lagu ex tuuttiz › lirik lagu ei tarvii mennä kotiin – ex-tuuttiz
- kumpulan lirik lagu anna vissi › lirik lagu lekes – anna vissi
- kumpulan lirik lagu tyfontaine › lirik lagu dos – tyfontaine
- kumpulan lirik lagu veron ask yung groud › lirik lagu сочинитель (writer) – veron ask, yung groud