lirik lagu my area – ricky fire
sometimes
i don’t wanna hang out with the geng
cos out of 5 one is definitely a snake
its ironic the way these n*ggas they bend
when i need some help
sometimes i know
i’m super surrounded with fake loving
with people way like to fake talk
so i take drugs not to indulge
i remember one time o
when i i go dey sleep ansd cry o
i no get this and that o
bad belle see me them dey laugh o
i remembеr that time o
when when mum c dеy hustle and grind o
i no send na to chop and sh*te oo
but my country don turn me to psyco
leave me alone let me puff my cigar
sarz just light my n*gga for my area
make me say guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
popo just light my n*gga
for where we dey sit down
leave me alone
i’m in my zone
pass me the smoke
we no dey joke again
leave me alone
i’m in my zone
pass me the smoke
we no dey joke again
omo this country wey we deyso .. to talk na fk boy
everybody dey sad give us … give us sk boy
my paddy wey dem shoot.. na for him birthday month
i’m just a younging.. no dey point me gun
i see all of the hate and the envy join
you don’t want me to go up so you hold me down
you laught at my face but my back you frown
and the funniest thing is i love you die
burnt my liver
f*ck my shima
and her side n*gga
guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
sarz just light my n*gga for my area
make me say guantanamela
leave me alone let me puff my cigar
popo just light my n*gga
for where we dey sit down
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu wycliffe beats › lirik lagu skattefusk (busk torgil) – wycliffe beats
- kumpulan lirik lagu sex pula pistol › lirik lagu vara sex pula pistol – sex pula pistol
- kumpulan lirik lagu lil jayjay › lirik lagu global – lil jayjay
- kumpulan lirik lagu green day › lirik lagu jesus of suburbia (live in japan) – green day
- kumpulan lirik lagu rtc › lirik lagu scream – rtc
- kumpulan lirik lagu lorrainville › lirik lagu recognize me – lorrainville
- kumpulan lirik lagu cam meekins › lirik lagu lipgloss – cam meekins
- kumpulan lirik lagu angelus bellum › lirik lagu lamento – angelus bellum
- kumpulan lirik lagu satsang › lirik lagu let’s move – satsang
- kumpulan lirik lagu christcentric › lirik lagu shout 4 joy! – christcentric