lirik lagu friendzone – rinyu
[1er couplet]
na me and you fo this world
na water rain go carry me comot oh
everywhere you go i go di follow you
ayayaï
mumu di laugh ndiba di kair yi
shey you no dey see sey i di feel you
na me and you oh tara
na awawa go carry me
comotam fo here oh
everywhere you go i go di follow you
see the things you do for me oh bebe
if no be love na weti you di do fo here oh
[refrain: x2]
more than friends
i think sey me and you be more than friends
oh baby tell me why you di friendzone me ayayaï
more than friends, more than friends
everywhere you go i go di follow you
[2ème couplet]
on dit l’amour est toujours comme ça
mais tout ce qui sera sera
est*ce que tu sais que pas aimer moi en retour fait si mal ayayaï
tu es comme ça moi je te kiffe très mal
mais tu ne vois pas que c’est sérieux oh oh
na me and you oh tara
na awawa go carry me
comotam fo here oh
everywhere you go i go di follow you
see the things you do for me oh bebe
if no be love na weti you di do fo here oh
[vocalise]
[refrain]
more than friends
i think sey me and you be more than friends
oh baby tell me why you di friendzone me ayayaï
more than friends, more than friends
everywhere you go i go di follow you
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sycosis › lirik lagu come through ft. burras – sycosis
- kumpulan lirik lagu jugurtha › lirik lagu zeit – jugurtha
- kumpulan lirik lagu charlie louvin › lirik lagu wreck on the highway (live) – charlie louvin
- kumpulan lirik lagu temsilci › lirik lagu bulutlar adam öldürmesin – temsilci
- kumpulan lirik lagu reposta › lirik lagu bity – reposta
- kumpulan lirik lagu gaz coombes › lirik lagu oxygen mask – gaz coombes
- kumpulan lirik lagu crying cloud › lirik lagu сгущенка (condensed milk) – crying cloud
- kumpulan lirik lagu emanuel x › lirik lagu human nature – emanuel x
- kumpulan lirik lagu rusty cage › lirik lagu write me a letter – rusty cage
- kumpulan lirik lagu los temerarios › lirik lagu mi vida eres tu (version 2009) – los temerarios