lirik lagu not yours – rjz
[verse 1]
yeah she say she want love
but ebi weight on my shoulder
i’m a baby boy i need to grow
eeh, i go consider when am older
i’m still young and bolder
i move to girls when i’m colder
wey i no dey like if i’m sober
i be married to the night life
darko go tell you “clubbing be my life”
so don’t tie me down for now
i no fit push town to my side
yeah, that be my life
but i hope say you no bore
mm ŋakai nɔɔ ni ɛyɔ
i’m with you but am not yours
mm you dey search, you no dey find me
make you no dey mind me
i am gone but i’m not gone
[chorus]
akweleee eeh eeh! olɛ nɔ ni ŋsumɔ
hani ŋsumɔ bo (2x)
[verse 2]
ɔhwe hwɛ odo, odo papa bi
mi nsu diɛ me pɛ nu sua ko di
i don’t want your love i want your company
this love is not for me
(ɔhwe hwɛ odo, odo papa bi
mi nsu diɛ me pɛ nu sua ko di
i don’t want your love i want your company
this love is not for me)
shi that how it use to be
you no go bab if you no be use to me
so you go fit come for me
i no vex, only me know what they want from me
(shi that how we use to be
you no go bab if you no be use to me
so you go fit come for me
i no vex, only me know what they want for me.)
[chorus]
akweleee eeh eeh! olɛ nɔ ni ŋsumɔ
hani ŋsumɔ bo (2x)
(i don’t want your love, i want your company) 2x
ŋlɛ heni ny), shi heni nyɔ l3 eŋɔ
ŋlɛ nɔni hɛwo. nlɛ nɔni makɔ
shi fɛɛ ŋsumɔ, ŋsumɔ baby yea
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu justjon › lirik lagu walk away – justjon
- kumpulan lirik lagu j tillman › lirik lagu now you’re among strangers – j. tillman
- kumpulan lirik lagu shock lopez › lirik lagu purple passionfruit – shock lopez
- kumpulan lirik lagu coqeein montana › lirik lagu hustler – coqeéin montana
- kumpulan lirik lagu veeze › lirik lagu heart insurance – veeze
- kumpulan lirik lagu spxtrm › lirik lagu planet 47 – spxtrm
- kumpulan lirik lagu gerupvej › lirik lagu kærlighedens abc – gerupvej
- kumpulan lirik lagu truble t › lirik lagu trubled thoughts – truble t
- kumpulan lirik lagu dietriaf warnkson › lirik lagu development heart leak (fuga del desarrollo-corazón) – dietriaf warnkson
- kumpulan lirik lagu leukamisten › lirik lagu die almfee – leukämisten