lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nba – royzee_davez

Loading...

ah see call me royzee davez (ye……ye )

yb sounds (royzee davez)

starting from the b*ttom now chasing for throne

goes royal rumble.. fighting for the d**

back to back hustle waiting for the gold

fk, bazooka, glam we no go broke

make the money just dey idan,kama jaiye(ka ma jaiye)

eníba lowo sí bere oo,tori o fe jaiye sí (tori o fe jaiye sí)

now i don dey my knees my lord,gbemi trabaye (gbemi trabaye)

agba ma ni taiye sí kenny , jekín gbérú si

torí wan ti sope mi o dè ma ju be lo

many fans,many guard go be like ijàlo uh
wetin me dey find like needlе one*day go be like cloth

so i keep on grinding…so makе i no drop..

baba jowo me self um wan go far,kinlo trabaye

peru, peru

never broke again,make i prosper

cuz i no be slave,denu denu

baba jowo me self um wan go far ye

kinlo trabaye peru peru

never broke again make i prosper

cuz i no be slave mi o kin sé eru wan

cause you don gimme confidence

say i go go passi president

enter the car for the resident
all the girl dem ma radi oo

you don gimme confidence

say roy go blow passi president

enter the car for my residence

when all the girls dem ma radi oo(dem ma radi o dem aa radi o)

baba jowo me self um wan go far,kinlo trabaye

peru, peru

never broke again,make i prosper

cuz i no be slave,denu denu

baba jowo me self um wan go far ye

kinlo trabaye peru peru

never broke again make i prosper

cuz i no be slave mi o kin sé eru wan(yb sounds)
president

resident

all the girl dem ma radi oo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...