lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu good vibes – rrad

Loading...

[intro]
kasheni da vibes!
vibes!
kesheni da vibes!
ye ye ye! umm!
vibes!
rad

[verse]
hmm!
i get money for account e no be lie lie lie
and all them girls dem dey feel me the boy too fly
the dj’s are playing my song anywhere you go oo
and when we turn up in the club the people are asking for more, more, more. ehh!
naija to malay
ghana to usa
all my fans dey hail, dey hail my name, name, name
say the boy too grеat, great, great
na oluwa do am, do am, do am
and the pеople dey feel am, feel am, feel am
omo na good vibes

[chorus]
good vibes
nothing else but good vibes! ehh!
good vibes
all i pray every night and day is for good vibes
[bridge]
vibes vibes turn up on a daily
vibes turn up on a daily
good vibes vibes
turn up on a daily
vibes turn up on a daily
good vibes vibes
turn up on a daily
vibes turn up on a daily
good vibes vibes
turn up on a daily
vibes turn up on a daily ( good)

[verse]
that girl for the corner she dey give me good vibes
that boy for the street oo
dem dey give me good vibe oo
i thank all my fans wey dey give me good vibes
and all the radio stations wey dey play my song with good vibe oo
you know, you know, you know, you know, you know the boy no getti problem oo ehh!
( the boy no getti problem oo)
you know, you know, you know, you know the boy dey go na so god dey bless am oo oo
( na so god dey bless am oo)

[chorus]
good vibes
good vibes
nothing else but good vibes! ehh!
good vibes
(kasheni da vibes)
good vibes
good vibes
nothing else but good vibes ehh!
good vibes
all i pray every night and day is for good vibes
[bridge]
vibes vibes turn up on a daily
turn up on a daily
good vibes vibes
turn up on a daily
turn up on a daily

vibes vibes turn up on a daily
turn up on a daily

good vibes vibes
turn up on a daily
turn up on a daily

kasheni da vibes

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...