lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu palanga – rrad

Loading...

[intro]
rad
you go know say water don pass garri
anything wey you want i carry
girl me go ginger your body
that thing wey you dey find you go see

[chorus]
oh baby palangolo lolo
ki mowo, omoge sumumi jaju roll, malogu!
oh! babe palanga no go slow
ki mowo, omoge sumumi jaju roll, malogu!

[verse]
see face
sweet lips
come close baby, chop kiss
i need you, i need you everyday
i want you, i want you everyday
hmm! twinkle twinkle little star, i wonder what you are, you gat the body wey dey make the man dem craze (the man them craze )
no tell me say you don tire (don tire)
cos me i wan fire (wan fire)
im a bad man i go harder (go harder)
cos your body na gunfire (gunfire)

[chorus]
oh baby palangolo lolo
ki mowo, omogе sumumi jaju roll, malogu!
oh! babe palanga no go slow
ki mowo, omoge sumumi jaju roll, malogu!
[bridge]
you go know say water don pass garri
anything wеy you want i carry
girl me go ginger your body
that thing wey you dey find you go see

you go know say water don pass garri
anything wey you want i carry
girl me go ginger your body
that thing wey you dey find you go see

[outro]
oh baby palangolo lolo.. lo
ki mowo, omoge sumumi jaju roll, malogu! (jaju roll
oh! babe palanga no go slow (no go slow)
ki mowo, omoge sumumi jaju roll, malogu! ( jaju roll, jaju roll)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...