lirik lagu ihe neme – rudeboy (paul okoye)
if your plan na to bring me down
or the plan na to see me cry
no worry i go pray for you
as you dey see me i don dey fly
and as i dey fly i dey touch the sky
no worry i still pray for you
i still dey pray
maka e na ya ni ru gi
ga naya na azu gi
eburu onye eziokwu
e ga hota ihe ne me
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
as you dey bless me i just dey grow
as i dey drop an the thing dey blow
ihe ne me we jawa chineke nma
nwane e ga hun ihe ne me
we jawa chineke nma
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
sometimes e be like them want to try
but my baba god no let me down
cos he’s always by my side o( by my side o)
na the spiritual dey wan to fight
but as dem dey fight na empty fight
e dey blind for there side o ( for there side o)
e na aya ni iru gi
ge na aya na zu gi
e buru onye ezeokwu
e ga huta ihe ne me
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
as you dey bless me i just dey grow
as i dey drop an the thing dey blow
ihe ne me we jawa chineke nma
nwane e ga hun ihe ne me
we jawa chineke nma
e na aya ni iru gi
ge na aya na zu gi
e buru onye ezeokwu
e ga huta ihe ne me
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
e ga hu ihe ne me
we jawa chineke nma
as you dey bless me i just dey grow
as i dey drop an the thing dey blow
ihe ne me we jawa chineke nma
nwane e ga hun ihe ne me
we jawa chineke nma
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu andrea berg florian silbereisen › lirik lagu diese nacht ist jede sünde wert – andrea berg & florian silbereisen
- kumpulan lirik lagu the millennial club › lirik lagu when it’s just you & i – the millennial club
- kumpulan lirik lagu southern wire ends › lirik lagu black man in the snow – southern wire ends
- kumpulan lirik lagu dhelly yn › lirik lagu within sight – dhelly yn
- kumpulan lirik lagu michael guy bowman › lirik lagu mechanism – michael guy bowman
- kumpulan lirik lagu pavol hammel › lirik lagu slza – pavol hammel
- kumpulan lirik lagu lil pointer › lirik lagu like this – lil pointer
- kumpulan lirik lagu speedway sweden › lirik lagu balance – speedway (sweden)
- kumpulan lirik lagu bobbie gentry › lirik lagu refractions (live) – bobbie gentry
- kumpulan lirik lagu andrew jackson › lirik lagu lost in the rhythm – andrew jackson