lirik lagu somebody baby – rudeboy (paul okoye)
somebody baby lyrics
eh (eh)
eh (eh)
o na na
eh
mama le, mama le
she belong to somebody eh
mama le, mama le
you belong to somebody eh
oh eh
na somebody baby
aih
she be somebody baby eh
girl e dey pain me say you be somebody baby
tah
o na o na
my african lady eh
so come make i tell you
oh baby, my beautiful lady
as you be somebody baby
asampete nwanyi i’m crazy
na who get lady o (eh eh eh)
if una dey together, hold on to your baby o (eh eh еh)
and if that your boo misbehave, me sеlf i ready o (eh eh eh)
my body ready o (eh eh eh)
money plenty o (eh eh eh)
everything dey ready o
mama le
she be somebody baby
mama le
somebody baby eh
now i wan rock the floor with somebody baby
i’m in love with the baby but na somebody baby eh
mama le
she be somebody baby
mama le
somebody baby eh
mama le le le le
somebody baby
i’m in love with the baby but na somebody baby eh
that somebody
na that person wey go keep you company
that somebody, no be gum body
anyhow wey you want am na join body (o na o na)
i no go leave am, my liver deeper
and e be like river
na who go fish am
cos na me dey fill am
if the thing go bitter, we go put am sugar (o eh)
she be somebody baby (o na o na)
now i know that i’m crazy
so na who get the lady oh (eh eh eh)
if una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh)
and if that your boo misbehave, me self i ready o (eh eh eh)
my body ready o (eh eh eh)
money plenty o (eh eh eh)
everything go ready o
mama le
she be somebody baby
mama le eh
somebody baby eh
now i wan rock the floor with somebody baby
i’m in love with the baby but na somebody baby eh
mama le
she be somebody baby
mama le
somebody baby
mama le le le le
na somebody baby
i’m in love with the baby but na somebody baby eh
i’m in love eh
with somebody’s baby
i know that i’m crazy
eh aih
na who get lady oh (eh eh eh)
if una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh)
and if that your boo misbehave, me i ready o (eh eh eh)
my body ready o (eh eh eh)
money plenty o (eh eh eh)
everything go ready o
mama le
she be somebody baby
mama le
somebody baby
now i wan rock the floor with somebody baby
i’m in love with the baby but na somebody baby eh
mama le
she be somebody baby
mama le
somebody baby
mama le le le le
na somebody baby
i’m in love with the baby but na somebody baby eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu pangaea › lirik lagu hole away – pangaea
- kumpulan lirik lagu satti slayed › lirik lagu сто лет одиночества (a hundred years of loneliness) – satti slayed
- kumpulan lirik lagu that kid › lirik lagu hd – that kid
- kumpulan lirik lagu dang duo › lirik lagu danger! (clean) – dang! (duo)
- kumpulan lirik lagu grim104 › lirik lagu nepo baby – grim104
- kumpulan lirik lagu brett franklin › lirik lagu just like that – brett franklin
- kumpulan lirik lagu brother › lirik lagu lillian – brother
- kumpulan lirik lagu partial traces › lirik lagu stadium lights – partial traces
- kumpulan lirik lagu softiesburger82 › lirik lagu telephone – softiesburger82
- kumpulan lirik lagu jumper boy › lirik lagu burnt toast – jumper boy