
call heaven - rudeboy lyrics
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
Random Song Lyrics :
- dirty - grizzle (grc) lyrics
- alignment - chrs b green lyrics
- idontcare!! - self discovery lyrics
- the truth - big coach the big homie lyrics
- buttercup - payday (pj) lyrics
- pov - nathan rayan lyrics
- crayola - sheisa lyrics
- red and silky - aldrine guerrero lyrics
- price - shakka lyrics
- joker - ciipher lyrics