lirik lagu call heaven – rudeboy
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu multibird › lirik lagu wiggle while you walk – multibird
- kumpulan lirik lagu styles p havoc › lirik lagu good as gold – styles p & havoc
- kumpulan lirik lagu alistar › lirik lagu you & me – alistar
- kumpulan lirik lagu dream death › lirik lagu bludgeon – dream death
- kumpulan lirik lagu pateko 파테코 › lirik lagu 너가 (you) – pateko (파테코)
- kumpulan lirik lagu josh stanley › lirik lagu love somebody – josh stanley
- kumpulan lirik lagu koi › lirik lagu toast to me – koi
- kumpulan lirik lagu n a s a › lirik lagu electric flowers – n.a.s.a.
- kumpulan lirik lagu oota geppetto › lirik lagu bloxkbuster (movie response) – oota geppetto
- kumpulan lirik lagu puzzle › lirik lagu 100 jahre – puzzle