lirik lagu bullion van – rudy
oh oh
e sweet o sweet o sweet o sweet abeg
its another one o
rudy ee
we just come to faji
lets get to party
lets start this party
my guys dem dey ready
oh no
charle go low
go low for the boy go low
tonight we go pop till we go slow
tonight we go high till we go slow
give me good good loving
i want the loving
your body gat me wanting
more yea
give me good good loving
i want the loving
your body gat me calling
your body gat me
bullion van tiwolede
we go turn up everyday
we go shayo on replay
we go faji all the way
bullion van tiwolede
we go turn up everyday
we go shayo on replay
we go faji all the way
chu chu chu
e sweet o sweet o sweet o sweet abeg
oh no
charle go low
go low for the boy go low
tonight we go pop till we go slow
tonight we go high till we go slow
sister linda kilofe now
your body to fire oya bosita
kowajo now
komaroll now
lets go lets go
let lets go far away
jekalosimaley
jekalotrabaye
lets go lets go
let let lets go lets go
far far away
lets go lets go
e sweet o sweet o sweet o sweet abeg
we go turn up everyday
we go shayo on replay
we go faji all the way
wo lede
everyday
on replay
lets go lets go
let lets
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu fendyrx › lirik lagu faygo freestyle (mudd) – fendyrx
- kumpulan lirik lagu green hill grc › lirik lagu omorfes nixtes – green hill (grc)
- kumpulan lirik lagu born of osiris › lirik lagu waves – born of osiris
- kumpulan lirik lagu young nugget eater › lirik lagu headshot remix – young nugget eater
- kumpulan lirik lagu marisa monte › lirik lagu medo do perigo – marisa monte
- kumpulan lirik lagu lamb of god › lirik lagu reality bath (live) – lamb of god
- kumpulan lirik lagu sickboyrari › lirik lagu spend it on u – sickboyrari
- kumpulan lirik lagu zikcolle › lirik lagu am going down (remastered) – zikcolle
- kumpulan lirik lagu lalgerino › lirik lagu vitamine – l’algérino
- kumpulan lirik lagu conclave toribio › lirik lagu intro – conclave & toribio