lirik lagu gaga – ruffy t
(intro) excuse me ozee ruffy tivnowski ruffy ruffy ruffy tivnowski ooh
(chorus)
who dey make me smile when am angry and sad
me i say baby girl na you
who dey hold me up when i try to give up
me i say baby girl na you
who dey make me feel soo good when am not in the mood
me i say na you
you dey give me the ginger girl
you dey give me the ginger
see i dey see something i dey see something in you
see i dey feel something i dey feel something for you
i want to do something i want do something to you
(hook)
you dey make my head go gaga
you dey make my head go make my brain go
you dey make my head go gaga ( x2 )
eeyeh eeyeh eeyeh iyooh eeyeh eeyeh eeyeh iyooh eeyeh eeyeh eeyeh o o ooooh (x3)
(verse 1)
see when i sleep me i smile cos am with my dream girl
you bring me soo much joy baby you an angel
so we go stick together like our love is mixed in gel
you stole my heart you a criminal you should be in cell
see your love the totori me no be small i confess
me i confess
(chorus)
(hook)
(verse 2)
see your love done carry me go
like a river downstream i just go with your flow
see your current soo strong am not letting you go
you turned a born leader to a follow follow oo ooh
you got a hold on me
now i got a hold on you ye yeh
you got a hold on me
now i got a hold on you baby
i dey see something i dey see something in you
i dey feel something i dey feel something for you
i want to do something i want do something to you
(hook)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu themilkm3n › lirik lagu the delivery – themilkm3n
- kumpulan lirik lagu black and blue › lirik lagu high friends in low places – black and blue
- kumpulan lirik lagu brother bones › lirik lagu long way to go – brother & bones
- kumpulan lirik lagu bahoi › lirik lagu nu ti-ai facut temele – bahoi
- kumpulan lirik lagu muse › lirik lagu new born (live) – muse
- kumpulan lirik lagu the osmonds › lirik lagu raindrops keep falling on my head – the osmonds
- kumpulan lirik lagu berurier noir › lirik lagu nada 84 – bérurier noir
- kumpulan lirik lagu mgstappie › lirik lagu emoties – mgstappie
- kumpulan lirik lagu nacha guevara › lirik lagu rosy and john – nacha guevara
- kumpulan lirik lagu yungtown › lirik lagu how i think of myself – yungtown