lirik lagu bae bae – ruger & bnxn
[intro]
ob’
obah!!!
run
[pre*chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre*chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vanessa carlton › lirik lagu young heart (brazilian portuguese) – vanessa carlton
- kumpulan lirik lagu vc barre › lirik lagu vcflow2 – vc barre
- kumpulan lirik lagu il giardiniere di serpenti › lirik lagu elefante – il giardiniere di serpenti
- kumpulan lirik lagu dimatherapper › lirik lagu plan – dimatherapper
- kumpulan lirik lagu mc mestico › lirik lagu 2000 e se renove – mc mestiço
- kumpulan lirik lagu jibba › lirik lagu bologna – jibba
- kumpulan lirik lagu tohji › lirik lagu shell – tohji
- kumpulan lirik lagu elsa garcia › lirik lagu no hay remedio – elsa garcía
- kumpulan lirik lagu sleepa › lirik lagu turqoise blue – sleepa
- kumpulan lirik lagu друга ріка druha rika › lirik lagu математика (mathematics electro version) – друга ріка (druha rika)