lirik lagu calculate love – ruger & bnxn
[intro]
calculate love
kukuruku
[verse 1: ruger]
i no understand all the mathematics, but i understand you
and i no send all the jangbanjantis, there is nothing i can do
and i have heard many things about you, you’re making me doubtful
are you loyal?
[pre*chorus: ruger]
i dey skelewu anytime i think of you
na so you dey do
be like i dey overcacu
i dey mezebu anytime i dream of you
shey na so you dey do?
be like i dey overcacu
[chorus: ruger]
calculate
try calculate love
shey you fit to calculate love?
calculate love, never!
[verse 2: bnxn]
if we put 2 and 2 together
shey we fit to calculate love?
blow my mind bi ti saro wiwa
feels like an abomination
plenty dey wey i gats tell you
but me i no wan do aseju
ki ifẹ wa ko ma lọ sọnu
there is no need for overcacu
plenty wey ruger don tell you
i see you, i dey do skelewu
you go turn g*nius into mumu
you make speak i french, “comment allez*vous” ou ou
nothing i won’t do for you ou
when i can’t even get a sight of you
i’m still making room for two ou
[pre*chorus: ruger]
i dey skelewu anytime i think of you
na so you dey do
be like i dey overcacu
i dey mezebu anytime i dream of you
shey na so you dey do?
be like i dey overcacu
[chorus: ruger, bnxn]
calculate
try calculate love (calculate, calculation)
shey you fit to calculate love? (calculation)
calculate love (calcula), never! (calculation)
[outro: bnxn]
calculate love
shey we no fit to calculate love?
calcula
calcula
we no fit to calculate love
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jdc › lirik lagu matadora – jdc
- kumpulan lirik lagu the browns › lirik lagu the old country church – the browns
- kumpulan lirik lagu ria rea › lirik lagu the little mermaid – ria (re:a)
- kumpulan lirik lagu kicksie › lirik lagu boyfriend – kicksie
- kumpulan lirik lagu megagrung › lirik lagu shut it – megagrung
- kumpulan lirik lagu bien › lirik lagu good vibes & inshallah – bien
- kumpulan lirik lagu melendi › lirik lagu canción de amor caducada (directo las ventas) – melendi
- kumpulan lirik lagu timmy tdat › lirik lagu achika – timmy tdat
- kumpulan lirik lagu svika pick צביקה פיק › lirik lagu romantica – רומנטיקה – svika pick – צביקה פיק
- kumpulan lirik lagu whiten › lirik lagu ortega – whiten