lirik lagu poe – ruger & bnxn
[intro: bnxn]
[?]
wah dem a say?
mm, mm
mm, mm, oh no, oh no no no, oh no no no
wole, oh, oh no no, oh lo*lo, o lo*lo, o lo*lo
[chorus: bnxn]
tunbo, tunbo
baskelebe which one i go choose
just wan nenepo
ko ma fi mi denge pose
i say make you dance for me make you no go de jonze
i swear you de poe
you no know as e de go
tunbo, tunbo
baskelebe which one i go choose
just wan nenepo
ko ma fi mi denge pose
i say make you dance for me make you no go de jonze
i swear you de poe
you no know as e de go
[verse 1: ruger]
baddie
with all due respect
the brother wey dey knack you no get sense
’cause he never jam you to full extent
see you never experience full wetness
but mind you i’m god sent
baby, i go need your full consent
show your id, i de avoid government
i’m a good citizen of this continent
arise o compa
sunmo mi turn your back, oh, back, oh
na back to back, oh, back, oh
e reach morning pack your bag, oh, bag, oh
no take my polo mako
if you carry am return am back, oh, back, oh
come take another round, oh
расо, pасо
[chorus: bnxn]
tunbo, tunbo
baskelebe which one i go choose
just wan nenepo
ko ma fi mi denge pose
i say make you dance for me make you no go de jonze
i swear you de poe
you no know as e de go
[refrain: ruger]
tunbo, tunbo, baskelebe
i no fit see you spit kelebe
too soft like fresh agege
too hot you need abebe
yansh be like sandra benede
i no fit weigh the size omiemie
you get only fans make i check
and my favorite part na twe twe
[verse 2: bnxn]
ani mo l’omo l’america na
her papa na commodore
she like when i’m in control
mo tun wa l’omo ni ikate naa
the girl name na modina
you know she like money gan
which one i go choose? ah
just wan nenepo
you sha know as e dey go
are you gonna dance for me? oh baby, make i know?
‘fore i start to throw, all my money on you
[refrain: ruger]
tunbo, tunbo, baskelebe
i no fit see you spit kelebe
too soft like fresh agege
too hot you need abebe
yansh be like sandra benede
i no fit weigh the size omiemie
you get only fans make i check
and my favorite part na twe twe
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu rf keys › lirik lagu endless – rf keys
- kumpulan lirik lagu shoebox baby › lirik lagu had a long day – shoebox baby
- kumpulan lirik lagu big sad 1900 ceh poke › lirik lagu either way it go – big sad 1900 & ceh poke
- kumpulan lirik lagu adrian mitchel › lirik lagu both – adrian mitchel
- kumpulan lirik lagu nas ebk › lirik lagu heatin up – nas ebk
- kumpulan lirik lagu lacy j dalton › lirik lagu the wanderers – lacy j. dalton
- kumpulan lirik lagu pauls raimonds › lirik lagu turu iekšā – pauls raimonds
- kumpulan lirik lagu jonjon oficial › lirik lagu bahamas – jonjon oficial
- kumpulan lirik lagu agoney › lirik lagu whole lotta love – live – agoney
- kumpulan lirik lagu xhulooo › lirik lagu flat – xhulooo