lirik lagu bounce – ruger
[verse 1]
she want ah gangster in her bed tonight
she ya want me, me i know
and man i full ground me i dey tonight
she ah calling my phone
oh she say why you so unruly
tell me the main reason you want ruin me
uhm*uhm dem man with da ed
curious girls
she got questions for siri
[pre*chorus]
wiggle dat buddy and whine for me
so crazy you driving me
girly put it on me nicely
she riding it, i’m sliding it
spreading your toothless slides in it
omo imma spray dem so wide*ly
caribbean girl want die for me
she ah fi die for me
yeah*yeah
[chorus]
bounce your body or we bouncе you out
girlie go down, north to south
shey you gree i no fit shout
eh*eh*еh*yeh
bounce your body or we bounce you out
omo no scream, no to shout
eh*eh*eh
no loud am, no loud am
(scope dat thing)
[verse 2]
naija boy, me no fear nothing
me i’m like money i dey smell like mints
me na come for you everyday flaunting
yoruba demon i dey knack anything
burning the midnight with da rizzla
and i uncork me rifle just to ease her
gina, better quick stop da tease her
give what belongs to caesar, to caesar
[pre*chorus]
wiggle dat buddy and whine for me
so crazy you driving me
girly put it on me nicely
she riding it, i’m sliding it
spreading your toothless slides in it
omo imma spray dem so wide*ly
caribbean girl want die for me
she ah fi die for me
yeah*yeah
[chorus]
bounce your body or we bounce you out
girlie go down, north to south
shey you gree i no fit shout
eh*eh*eh*yeh
bounce your body or we bounce you out
omo no scream, no to shout
eh*eh*eh
no loud am, no loud am baby
bounce your body or we bounce you out
girlie go down, north to south
shey you gree i no fit shout
eh*eh*eh*yeh
bounce your body or we bounce you out
omo no scream, no to shout
eh*eh*eh
no loud am, no loud am baby
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu marc with a c › lirik lagu broken record player (demo – marc with a c
- kumpulan lirik lagu dechen yangzom dema samphela › lirik lagu mitshey chi – dechen yangzom dema, samphela
- kumpulan lirik lagu kid cat zzz › lirik lagu w a i fu color m1 l k – kid cat zzz
- kumpulan lirik lagu mama spanish band › lirik lagu chicas de colegio – mamá (spanish band)
- kumpulan lirik lagu norma fra › lirik lagu bodyback – norma (fra)
- kumpulan lirik lagu fbg young › lirik lagu fuck yo contract – fbg young
- kumpulan lirik lagu segismundo toxicomano › lirik lagu humano – segismundo toxicómano
- kumpulan lirik lagu john dowland › lirik lagu awake, sweet love – john dowland
- kumpulan lirik lagu vladifame › lirik lagu бедность (poverty) – vladifame
- kumpulan lirik lagu 西红 xihong 焦雷 rayjiao › lirik lagu s21 – 西红 (xihong) & 焦雷 (rayjiao)