lirik lagu nine – ruger
rugerlaba
rugerlaba
rugerlaba
oh, yeah
oh, yeah
oh, yeah (rugerlaba)
oh, yeah
oh, yeah (rugerlaba, rugerlaba)
i like wetin i like
i get nine lives e don nearly finish
but i go chop you drink tumbo on top
if i perish i perish
shey you dey hear me
be like say i don get wish, hmm
i wan carry all the kele comot
be like say i selfish
i loose concentration
concentra’ concen’
wetin you do me so
shalaye shala’
hmm, ah, for your information
komope komo
lеave your bobo
sit down on top my lap
make your big baka land for inside my car
omogе balance
joko
make i knack am
tonto
one drag of choko
omo i lose balance
poco
omoge balance
joko
make i knack am
tonto
one drag of choko
omo i lose balance
poco
rugerlaba
rugerlaba
rugerlaba
oh, yeah
oh, yeah
oh, yeah (rugerlaba)
oh, yeah
oh, yeah (rugerlaba, rugerlaba)
ruger!
ruger!
ruger!
ruger!
i like wetin i like
i get nine wives but e never do me
i go like to add lovett, kiki, valentina and funmi
shey dem dey do me
she bring her lawyer come sue me
i carry you come my section you no wan knack
odabipe you stupid
i loose concentration
concentra’ concen’
wetin you do me so
shalaye shala’
hmm, ah, for your information
komope komo
leave your bobo
sit down on top my lap
make your big baka land for inside my car
omoge balance
joko
make i knack am
tonto
one drag of choko
omo i lose balance
poco
omoge balance
joko
make i knack am
tonto
one drag of choko
omo i lose balance
poco
rugerlaba
rugerlaba
rugerlaba
oh, yeah
oh, yeah
oh, yeah (rugerlaba)
oh, yeah
oh, yeah (rugerlaba, rugerlaba)
ruger!
ruger!
ruger!
ruger!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu submarine man › lirik lagu smellin’ that foot – submarine man
- kumpulan lirik lagu complete › lirik lagu paranoia prison intro – complete
- kumpulan lirik lagu slait tha supreme young miles › lirik lagu sbsm – slait, tha supreme & young miles
- kumpulan lirik lagu goodnightlito › lirik lagu i’m gone – goodnightlito
- kumpulan lirik lagu neto pena › lirik lagu inmortal – neto peña
- kumpulan lirik lagu bon jovi › lirik lagu brothers in arms – bon jovi
- kumpulan lirik lagu we are the guests › lirik lagu i hope – we are the guests
- kumpulan lirik lagu reject da illest › lirik lagu yacht party – reject da illest
- kumpulan lirik lagu david james gibson › lirik lagu here – david james gibson
- kumpulan lirik lagu anaal nathrakh › lirik lagu singularity – anaal nathrakh