lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ruggedy baba – ruggedman

Loading...

atewo mo bala
a o mo eni to ko
we spit in pidjin awon kan n wuko
you better show where you belong
ruggedy baba opomulero mo ja lekan
sa maa wo wan niran
ruggedy baba opomulero mo ja lekan
sa maa wo wan niran
once again it’s me the individual
running the game physical
i am here to open my mouth again and yarn spiritual
to speak from my heart
let you know where e dey pain me
as people dey back bite and talk about me up in this industry
where them been dey when i dey
speak for mechanics and shoe makers
dem dey talk around the subject like our lawmakers
before i dropped ehen the industry was messed up
fakers dey rule while realer rappers them dey stressed up
n0body did a d*mn thing until i came through
i cleared the whole area now real rappers have a say too
now people dey listen to em
come for our shows and clap for em
some dey take am to the next level with hip hop forums
from nigeria the world only know juju
fuji and afro beat
but we all know hip hop is running the streets
wetin go make them know where your music come from
in the long run
na the fussion of grammar
your slang and your mother tongue
atewo mo bala
a o mo eni to ko
we spit in pidjin awon kan n wuko
you better show where you belong
ruggedy baba opomulero mo ja lekan
sa maa wo wan niran
spit more
in your mother tongue
till the people say say they want more
i’m tired of people and gossip
i don switch from smile to frown
i’m tired of so called hip*hop heads whispering
that i am not holding it down
say i don change from the way i be before
say now i dey spit for pidjin
dem prefer me when i been be hard core
like when i dropped what if and split the air waves
bur financially that left me grounded like nigerian airways
what if i tell you say i only do one or two shows
what if them no pay me well enough to
buy one good shoe or some good clothes
and say paul play
had a hand in letting me know
what it will take for me to rearrange
and eventually blow
while you sit around and talk sh*t
our elders mock our sh*t
cos of our too much metaphorical out of sp*ce type sh*t
when some rap
dem no know where we dey come from
back then two rappers on stage
was like seven throwing a tantrum
we need to change that
put a face to our music
let the world know where we come from
let no one abuse it
atewo mo bala
a o mo eni to ko
we spit in pidjin awon kan n wuko
you better show where you belong
ruggedy baba opomulero mo ja lekan
sa maa wo wan niran
spit more
in your mother tongue
till the people say say they want more
now let me address this issue of keeping it real
the one subject wey i go say dey make me vex still
cos of how some mcs feel
about these three words whenever they open their mouths
look my guy
i no fit shout
i go only ask what’s keeping it real
is it singing or rapping like oyibo
or doing what you and your own people can feel
some say i sell out
because i do dance track they call me baraje master
forgetting it got me fame and money faster
forget the latter i’ll move to the next chapter faster
i’m just speaking my mind playing my controversial character
the way i’ve been known to do when i spit it straight out to you
you better recognize a real brother that’s reaching out to you
speaking pidjin and dance tracks no mean say i no keep am real
that’s just me so how else i wan be to be real
my rules are spit in whatever language but make sense
i did that and i’ve been hot ever since
atewo mo bala
a o mo eni to ko
we spit in pidjin awon kan n wuko
you better show where you belong
ruggedy baba opomulero mo ja lekan
sa maa wo wan niran
spit more
in your mother tongue
till the people say say they want more
atewo mo bala
a o mo eni to ko
we spit in pidjin awon kan n wuko
you better show where you belong
ruggedy baba opomulero mo ja lekan
sa maa wo wan niran
spit more
in your mother tongue
till the people say say they want more
ruggedy baba
okpo mule ro
okpo mule ro (5x)
outro

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...