lirik lagu all eyes on me – runtown
all eyes on me lyrics
runtown in the house
and phyno
from uptown to downtown, runtown
being number one on the countdown
me, i got fans from ‘gidi to baghdada
see the girls dey say i be confam
shey, shey you understand
anywhere i go, them dey feel my importance
anything you want, i got it na [?]
i got it na [?]
once upon a time
from gutter i came, i saw i came down
them dey no know me before, but now they know runtown
that pikin wey dey downgrade oh
[?]
say me i no go shine, they say me i no go shine
all eyes on me now
all, all, all eyes on me now
they say the boy so fresh and clean now
me i like the kind life i dey live now
all eyes on me now
all, all, all eyes on me now
they say the boy so fresh and clean now
me i like the kind life i dey live now
from a.m. to p.m
anywhere i go, i dey k!ll them
e dey my system
money talking, so listen
[?]
all i do is win
shey you can’t stop me, i’m going in
i’m going in
with my brother from another mother
you know, penthauze we taking over the globe
as i dey give god the glory
me i dey tell them my story
once upon a time
from gutter i came, i saw i came down
them dey no know me before, but now they know runtown
that pikin wey dey downgrade oh
[?]
say me i no go shine, they say me i no go shine
all eyes on me now
all, all, all eyes on me now
they say the boy so fresh and clean now
me i like the kind life i dey live now
all eyes on me now
all, all, all eyes on me now
they say the boy so fresh and clean now
me i like the kind life i dey live now
it’s funny how we changed the [?] memories
right now, we burn haters like calories
[?]
i’m tryna make history to try to make me history
ever, flow so clever
you can’t [?] my head [?] brother
i used to be the man wey they blow [?] ways
now i’m here, say h*llo to the man of the year
yeah, na my story don change
i don rearrange, i’m on a new stage
i’m fresh out the gutter, watch me [?]
feeling like a [?], star with no guitar
hey!
like play, like play
anywhere wey we go, we be holding it down
[?], down
[?] even when we pass, we be making them frown
i’m on my next level, i transformed
i went from [?] to a great [?]
now look up in the sky, i’m all you see
feeling like paco, all eyes on me
all eyes on me now
all, all, all eyes on me now
they say the boy so fresh and clean now
me i like the kind life i dey live now
all eyes on me now
all, all, all eyes on me now
they say the boy so fresh and clean now
me i like the kind life i dey live now
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yung brownie › lirik lagu chaotic – yung brownie
- kumpulan lirik lagu zerbeats › lirik lagu ненавижу (hate) – zerbeats
- kumpulan lirik lagu nadson o ferinha › lirik lagu tu vai beber – nadson o ferinha
- kumpulan lirik lagu skepta odumodublvck idris elba › lirik lagu jangrova – skepta, odumodublvck & idris elba
- kumpulan lirik lagu 7gen › lirik lagu кыял – 7gen
- kumpulan lirik lagu cosmo sheldrake › lirik lagu does the swallow dream of flying – cosmo sheldrake
- kumpulan lirik lagu pan arcadia › lirik lagu there & back – pan arcadia
- kumpulan lirik lagu xion xiondigital › lirik lagu retrospect – xiøn (xiondigital)
- kumpulan lirik lagu dragana mirkovic › lirik lagu ljubav kad je prava – dragana mirković
- kumpulan lirik lagu shorshi › lirik lagu a todo motor – shorshi