lirik lagu bad pass dem – runtown
[chorus: minz]
bad pass dem
bana
i know you are bad pass dem
bana
girl i need your back pass dem
oya give me * i know you bad pass dem
bana (vibe)
[verse 1: minz]
girl you no suppose mind dem (ginger)
normally you bad pass dem
only you be ten over ten
so i think that’s the reason why dem girls dem vex
head to your toe you are set
if you look at yourself you might fall in love
so why i no go fall in love
dem a loving ginger you
i dey want make we commot
all your friends dem dey hinder you
if i wan see you tonight
dem go turn am to interview
i no come herе to hear story
i just want make we rеndezvous
[chorus: minz]
bad pass dem
bana
i know you are bad pass dem
bana
girl i need your back pass dem
oya give me * i know you bad pass dem
bana (vibe)
bad pass dem
bana
i know you are bad pass dem
bana
girl i need your back pass dem
oya give me * i know you bad pass dem
bana (vibe)
[hook: runtown & minz]
*
ah singer singer song song song
somebody dial 911
sabina bina bina wan wan wan
sabina bina bina nuh nuh nuh
sabina bina bina climb on top
i dey want make we commot
all your friends dem dey hinder you
if i wan see you tonight
dem go turn am to interview
i no come here to hear story
i just want make we rendezvous
[chorus: minz]
bad pass dem
bana
i know you are bad pass dem
bana
girl i need your back pass dem
oya give me * i know you bad pass dem
bana (vibe)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu smilejd › lirik lagu i like me better – smilejd
- kumpulan lirik lagu ripbeat › lirik lagu тролль (troll) – ripbeat
- kumpulan lirik lagu the red collective › lirik lagu bite the bullet (ft. jetty rae & mitch dune) – the red collective
- kumpulan lirik lagu dj ango prod › lirik lagu rorp machine p2 – dj ango (prod)
- kumpulan lirik lagu sleeep jaiden › lirik lagu ellipsism – sleeep jaiden
- kumpulan lirik lagu spowstion › lirik lagu испарение (evaporation) – spowstion
- kumpulan lirik lagu ultbee › lirik lagu torn up – ultbee
- kumpulan lirik lagu june freedom › lirik lagu centerfold – june freedom
- kumpulan lirik lagu izvinispale › lirik lagu roberto carlos – izvinispale
- kumpulan lirik lagu lateral › lirik lagu casi sobrenatural – lateral