lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ghetto university – runtown

Loading...

i swear i no go lie
i like the kind of life i live now
i swear i no go lie
i like the kind of life i live now o
say everything nice say everything big
now o
i swear i no go lie
i like the kind of life i live now o
i remember no be all wey dey witawigo e
i remember cos mama told me so
never ever going back to my other life
so that’s why am keeping
my eyes on thе price
dem tell mе sey
for the ghetto pity no dey
for mama put effizy no dey
e don tey wey time no dey
now a days n0body won pain
naso naso naso we just dey
naso we just dey commot graduate
from ghetto university
and you already know
naso the story go
but then anything we do we do
with video
naso naso naso we just dey go
we just dey go
naso we just dey go commot graduate
from ghetto university o
and you already know naso the story go
then anything we do we do
we do with video
oh oh
thank you lord for another day
every day is a holiday tele
for my life there is no complain
but some still try cross my lane
only lane and other champagne
thank you lord for another day
every day is a happy day
for my life there is no complain
but some still won spoil my day
only day and other champagne
i dey hustle 24/7 o
cos too much money
is not enough money o
ibrokwasu forni o
na why i dey thank god o
thank god for my mummy o
she dey cry to god for me o
i never see this kind thing before o
na why i dey thank god o
for the ghetto pity no dey
for mama put effizy no dey
e don tey wey time no dey
now a days n0body won pain
naso naso naso we just dey
naso we just dey commot graduate
from ghetto university
and you already know
naso the story go
but then anything we do we do
with video
naso naso naso we just dey go
we just dey go
naso we just dey go commot graduate
from ghetto university o
and you already know naso the story go
then anything we do we do
we do with video
that’s why i no go lie
i like the kind fo life i live now o
i swear i no go lie
i like the kind of life i live now o
say everything nice everything big now o
i swear i no go lie
i like the kind of life i live now o
nonononono
oh no
long time o o o e
chizzy chizzy

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...