lirik lagu let me love you – runtown
it is runtown oooooo
maleek berry
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 1]
i just wanna kiss and hold you
hold you down my baby
my girl i no fit be without you
love you long time baby
understand say na only she i see
for the other side say na runtown she want
no other man yeah
though i travel far and wide
na she dey my mind yeah
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 2]
say i just wanna love you
so you should let me love you
say na craze i done d craze
if i talk say dem other girls fine p-ss you
say n-body p-ss you
baby girl i say n-body p-ss you
anything wey you want i go dash you
anything wey you want i go dash you
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu science poption › lirik lagu nowhere man – science poption
- kumpulan lirik lagu nando boom › lirik lagu amor en el teléfono (ft vielka) – nando boom
- kumpulan lirik lagu david gentello › lirik lagu cup niggas – david gentello
- kumpulan lirik lagu same eyes › lirik lagu open stares – same eyes
- kumpulan lirik lagu slang › lirik lagu cockroach in a ghost town – slang
- kumpulan lirik lagu baris demirel › lirik lagu kâkülünde ak oldum (kadebostany rework) – barış demirel
- kumpulan lirik lagu jorn › lirik lagu in the dirt – jorn
- kumpulan lirik lagu kemoabii › lirik lagu de volta – kemo$abii
- kumpulan lirik lagu scarlets remains › lirik lagu far from paradise – scarlet’s remains
- kumpulan lirik lagu brian x allen › lirik lagu triple beam – brian x allen