lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu na so the story go – runtown

Loading...

yah..
runtown oh..
so mama tell me everything
say mama say na god over everything
street say na money over everything
that’s why we fit form for anything
uh uh ****
the only one of my lover now ogbeni
another day another dollar another nowo
my *** don dey talk sey she love me nowo
but am in love with the money
cos been broke wasn’t funny
so tell my mama sey the boy made it
and everyday we get money
me and remi riding in our posh
a white faranaira oh my gosh
i need to ***
naso the story go
and should in case you never know
ogbeni na so the story go
oh oh
ogbeni na so the story go
na so the story go
i never coming now dey see me shining
i say i never come una dey see me shining
am k!lling the beat
walahi am k!lling everybody in the ***
i know dey look me like that boy of yesterday
am in a higher place
ogbeni i say am in a higher higher place
and now a days am don cos am always
in a haste uh uh
and if you didn’t know
naso the story go
and should in case you never know
ogbeni na so the story go
oh oh
ogbeni nas so the story go
oh oh eh eh
na so the story go
so mama told me everything
say mama say na god over everything
but street say na money over everything
that’s why we no fit form for anything
now i ****
ogbeni ****
ogbeni another day another nowo
*** sey she love me nowo
ogbeni na so the story go
na so the story go

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...