lirik lagu real – sacenbv
nah god dey run am
no dey phooor
e go drop now
we go dey dance
laga this ehh ehh
laga that ahh ahh
laga this ehh ehh
laga that
sacenbv
this is the life we’ve chosen
e no get part two
no dey allow dondu
to even change your mood now
tomorrow go sweet ,no more panicking
nah bentley we go pick, no more jalopin
we keep doing our shiit, no room for hating
one love keep us moving
as we dey step up (ring ring ring)
kini won so (ring ring ring)
agidi wonpo (ring ring ring)
ekolo jo (ring ring ring)
as we dey step up (ring ring ring)
kini won so (ring ring ring)
agidi wonpo (ring ring ring)
ekolo jo (ring ring ring)
yeh nibo nibo (huh huh)
i don’t want wanna lack no no (huh huh)
even who’s real i don’t know (huh huh)
i just wanna stand ten toes (huh huh)
lukulukutatata
no dey hate on your brother
shey you reason his matter
that time whеn he dey suffer
alonе o
my brother don’t say no no no no dey work oo
pass my blunt make i hear word
e go better
e go proper
pass me ganja
where the rizla
e go better
e go proper
pass me ganja
where the rizla
as we dey step up (ring ring ring)
kini won so (ring ring ring)
agidi wonpo (ring ring ring)
ekolo jo (ring ring ring)
as we dey step up (ring ring ring)
kini won so (ring ring ring)
agidi wonpo (ring ring ring)
ekolo jo (ring ring ring)
yeh nibo nibo (huh huh)
i don’t want wanna lack no no (huh huh)
even who’s real i don’t know (huh huh)
i just wanna stand ten toes (huh huh)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu t low › lirik lagu addicted – t-low
- kumpulan lirik lagu triangulo de escarpa › lirik lagu esperaré – triángulo de escarpa
- kumpulan lirik lagu skinnyfabs › lirik lagu it’s not a love songs – skinnyfabs
- kumpulan lirik lagu grzegorz turnau › lirik lagu noc/hymn wieczorów miejskich (live) – grzegorz turnau
- kumpulan lirik lagu yourlocalmidget › lirik lagu eternal sunshine – yourlocalmidget
- kumpulan lirik lagu helabroke › lirik lagu diabla – helabroke
- kumpulan lirik lagu vanessa neigert › lirik lagu wenn liebe wahrheit wär – vanessa neigert
- kumpulan lirik lagu megan deu › lirik lagu fliegenfast – megan (deu)
- kumpulan lirik lagu sugam pokharel › lirik lagu pheri tyo din – sugam pokharel
- kumpulan lirik lagu mk xyz › lirik lagu air it out – mk xyz