lirik lagu give thanks (feat. victor ad) – samklef
is victor ad nah nah nah ee
pray for grace my g
give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman wan’t see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light
omo this one na reality
this life we dey leave nah vanity
badman wan cause calamity
me i go ball till eternity
every reason get freezing
every man get season
baba god bless our season eh…
you got to keep believing.
thank god say man no be god
so many things for bad ee
baba god na your hands i dey
make you no stop your blessings eeh
thank god say man no be god
so many things for bad eee
badman no fi stop my way
they no fit stop my way eeeh
give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman want see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light
so happy days
so i call my friends
i call my families
i call all my paddy dem
even the ones wey no wish me well say
i call all of dem and we still dey jolly yeah
and two wrongs cannot make right
if i offend you brother let make it right
why you wan use your water dey quench my lighter
nothing nothing no go quench your light
so i say baba why?
if you leave i no fit go
if you leave i no fit go
i swear say baba why?
if you leave i no fit go
if you leave i no fit go
give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman wan see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light
give thanks to the most high eer
oluwa bless my way
badman wan see me down
they wanna block my way
i sing i sing i pray, oluwa jah my life,
badman wan off my life, they no fit quench my light
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu esdwa x afrojax › lirik lagu zero – esdwa x afrojax
- kumpulan lirik lagu mendelson › lirik lagu le nausée – mendelson
- kumpulan lirik lagu zange › lirik lagu lyrical homicide – zange
- kumpulan lirik lagu lou courtney › lirik lagu i’m in need of love – lou courtney
- kumpulan lirik lagu кост k0st › lirik lagu декабрь – кост (k0st)
- kumpulan lirik lagu marvin rus › lirik lagu abcd – marvin (rus)
- kumpulan lirik lagu jade scythe › lirik lagu cold – jade scythe
- kumpulan lirik lagu barbara bobak › lirik lagu došao sam samo da te vidim – live – barbara bobak
- kumpulan lirik lagu saint purple › lirik lagu glow up – saint purple
- kumpulan lirik lagu sen senra › lirik lagu no quiero ser un cantante – sen senra