lirik lagu comot body – sammie okposo
comot body, comot body jor
no dey package e dance for god
are you dancing or what?
who dey, let everything that has breath praise the lord
dead body no fit comot body
everybody move your body body, comot body body
put in your hands up in the air
put your hands in the air
move your body body
bidemi, what does the bible say?
the bible says:
“he has turned my mourning into dancing”
in the presence of the lord, foaming and packaging is not allowed
eh kogbagidi
ore ofe olorun oba ni eh
eni ko gbera nle o, walo salaye
esu tini problem o, eje jesu lo settlе eh
wa nbi settle gba jеsu, oti settle
comot body, comot body jor
no dey package e dance for god
for all the things he’s done for you
you ought to praise right now
for all the things he’s done for you
you ought to dance right now
what you gonna do? i’ll give him praise
comot body, comot body jor
no dey package e dance for god
for all the things he’s done for you
you ought to praise right now
for all the things he’s done for you
you ought to dance right now
na god get our body, na god dey keep and bless our body
so make you no dey pakacge dance for god?
abeg comot body jor!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu poetas xxi › lirik lagu nesta estrada – poetas xxi
- kumpulan lirik lagu bruno souto › lirik lagu amor demais – bruno souto
- kumpulan lirik lagu haristone › lirik lagu croqueuse de diamant – haristone
- kumpulan lirik lagu napo › lirik lagu napologie #1 (freestyle) – napo
- kumpulan lirik lagu hanzo dramaboyz › lirik lagu 4 am – hanzo (dramaboyz)
- kumpulan lirik lagu kamzel n marczak › lirik lagu balon freestyle – kamzel n’ marczak
- kumpulan lirik lagu diamond atl › lirik lagu purple phases – diamond atl
- kumpulan lirik lagu komatoe › lirik lagu turn my $wag on 2k18 – komato$e
- kumpulan lirik lagu the slits › lirik lagu lazy slam – the slits
- kumpulan lirik lagu lamiragexi › lirik lagu vamo’ a ver – lamiragexi