lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bad – samrayxx

Loading...

boi wey dey k!lly show
ahhhh ahhh ahhhhhhhh
oh bae

oh gal ya body gbona
tell me things i don’t know
omo you sweet me pass donut
omoge you dey give me vibe vibe vibe
lady ohhh wait o
am in love with ur bum short
you dey give bad man comfort
shebi na my life you want to cut short o
gal you drive me crazy yeye oh
the things you do dey make me yeye o
omo call me sugar
and touch my bear bear oh
oya sare fumi better vibe
better vibe o
f*ck up my thinking
f*ck my melody
and treat me like

you na bad
omoge e na bad gal
e na bad
e na bad kele
e na bad
omo you na bad gal
omoge treat me like i be
me na bad omoge me na bad guy
me na bad you na bad kele
you na bad
omoge you na bad gal

orekele you don burn my socket
shey u want make i kick bucket
and now me i no fit to forget
pesin pikin don tear my jacket
call the popo oh o
candy don make me loose my focus walai
can’t take you out of my head
i no fit wait ah
no time no time
i dont know my self oh my god
when i dey around you
oh my god oh
omo you dey do me kaku
ye ye ye
e be you wey dey burst my brain oh
you dey scatter my thinking
i’m in love with ur tattoo
you be thief buh n0body caught
i lose my focus when my lense touch you

me na bad omoge me na bad guy
you na bad you na bad kele
e na bad omoge e na bad gal
treat me like you be
you na bad omoge you na bad gal
you na bad you na bad kele
e na bad omoge e na bad gal

senorita you wan panyi pesin
senorita shey you wan to kpanyi pesin

you na bad
you na bad gal
you na bad
you na bad kele
you na bad
you na bad gal
omoge treat me like i be

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...