lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu prayer – samzy bullion

Loading...

samzy bullion once again oo
once again
haha ha let’s go
kilode ta n sera wa
kilode kilode ta n sera wa
shebi ore la n pera wa
shebi ore la n pera wa
a de wa para wa o
a de wa sera wa o
bcos of the money eee eee
as i dey pray for you (amen)
shey you dey pray for me too (amen)
as i dey pray for you (amen)
shey you dy pray for me too.(amen)
as i dey wish you well o (amen)
shey you dy wish me well o (amen)
as i dey pray for you (amen)
shey you dey pray for me too
una fake smile no reach belle o, belle o, belle o
una fake smile no reach belle o, belle o, nanana belle o
una fake smile no reach belle o
o lepo, o lata, o lepo
una fake smile no reach belle o
nanana yeah yeh

verse
araye manika if you buy benz dem go say na ritual
araye manika dem give you smoke without a rizla
araye ma wicked o..
to help you dem want make you see h*ll o
araye ma wicked o, na wetin you talk dem one put ear ooo…

hook
una fake smile no reach belle o , belle o, belle o
una fake smile no reach belle o, belle o, nanana belle o
una fake smile no reach belle o
o lepo, o lata, o lepo
una fake smile no reach belle o
nanana yeah yeh o

chorus
as i dey pray for you (amen)
shey you dey pray for me too (amen)
as i dey pray for you (amen)
shey you dy pray for me too.(amen)
as i dey wish you well o (amen)
shey you dy wish me well o (amen)
as i dey pray for you (amen)
shey you dey pray for me too
una fake smile no reach belle o , belle o, belle o
una fake smile no reach belle o, belle o, nanana belle o
una fake smile no reach belle o
o lepo, o lata, o lepo
una fake smile no reach belle o
nanana yeah yeh o

kilode ta n sera wa
kilode kilode ta n sera wa
shebi ore la n pera wa
shebi ore la n pera wa
a de wa para wa o
a de wa sera wa o
bcos of the money eee eee
as i dey pray for you (amen)
shey you dey pray for me too (amen)
as i dey pray for you (amen)
shey you dy pray for me too.(amen)
as i dey wish you well o (amen)
shey you dy wish me well o (amen)
as i dey pray for you (amen)
shey you dey pray for me too
una fake smile no reach belle o, belle o, belle o
una fake smile no reach belle o, belle o, nanana belle o
una fake smile no reach belle o
o lepo, o lata, o lepo
una fake smile no reach belle o
nanana yeah yeh o
braineonthemix

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...