lirik lagu give me some love – satz zee
it’s you boy tekflex
satz zee i sing
hmmmmm
shey this love wey you get for me e no go die
shey this love wey you carry for me e no go die
baby i will never play you like ronaldo(ronaldo yeah)
baby i will never play you like messi (messi)
baby please make you have mercy on me(oo oh)
this your love na him k!ll me baby give me some chance
ohhh give some chance (baby girl) ooh give me some
baby pass me the ball i will loving you all day
baby let me love you i will touch you all day
baby give me that love wey sweet pass whine
baby pass that love wey sweet pass fire
(baby this your love na fire fire (ehhhh)x4
so let burn me
that’s how i want to see you
baby girl see the way you move
me i like the way you dance oo
baby is give me love wey pass pami
give that love wey sweet like (sugar)
show me love that i never (seen before)
can you give me you co (cocoma)
baby shey you know i will be there for you
if you no get na me like say i no get ooo
baby because you(ohhh)
because of my baby
satz zee i sing
k!lling it k!lling it
it’s tekflex
yeah yeah yeah
satz zee (yeahhhhh)
it’s tekflex
shey you got me
tek. flexxx
tek. alright
satz zee i sing
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu absconder › lirik lagu far from home – absconder
- kumpulan lirik lagu ozzy osbourne › lirik lagu one of those days – ozzy osbourne
- kumpulan lirik lagu кори evgenij uchaev › lirik lagu бездна (abyss) – кори (evgenij uchaev)
- kumpulan lirik lagu whyzdom › lirik lagu fly away – whyzdom
- kumpulan lirik lagu lil pandak › lirik lagu toting – lil pandak
- kumpulan lirik lagu ari lennox › lirik lagu boy bye – ari lennox
- kumpulan lirik lagu big zen › lirik lagu hoochie mama – big zen
- kumpulan lirik lagu frogg › lirik lagu a modern age prometheus – frogg
- kumpulan lirik lagu alex g › lirik lagu buying generic ambien online legal process overnight – alex g
- kumpulan lirik lagu mystical rus › lirik lagu grandax – mystical (rus)