lirik lagu confident – savage
[intro: buju]
it’s on god
it’s on god
[chorus: buju]
girl as long as the hennessy for my cup will never finish
wetin i feel i go talk am finish
say girlie if you give me one minute
i’ll convince you i am dat confident
been waiting on you for couple minutes
no make oroma con dey see me finish
girl if you won’t give me one minute
den i’ll convince you i’m dat confident
i’ll convince you i’m dat confident
i’ll convince you i’m dat confident
i’ll convince you i’m dat confident
no make oroma con dey see me finish
i’ll convince you i am dat confident
[verse 1: buju]
something on my mind
so make i tell you one time
that liquor and wine
tеll me if you like so baby we will stеp outside
we can go ride outside in the night time
you know as e be , you know as e go
make i give you up close and personal something wey go sweet you like wen i sing i’m nothing
girl you know as e be, girl you know as e go
make i give you up close and personal something wey go sweet you like wen i sing im nothing
[verse 2: savage]
excuse me please my sister
girl i have been talking to you, you no no say na me dey your corner
and i want to be your mister
i dey see your face on top my radar , i want make we jam jam
girl as long as the money plenty e no go ever finish
wetin i get i no fit spend am finish
this kind of love i no fit show you finish
see me finish
because of the vibes i combine
her body sef don dey compile
she dey make me shout oh divine
ah ya ya
[chorus: buju]
girl as long as the hennessy for my cup will never finish
wetin i feel i go talk am finish
say girlie if you give me one minute
i’ll convince you i am dat confident
been waiting on you for couple minute
no make oroma con dey see me finish
girl if you want me give me one minute
den i’ll convince you i’m dat confident
i’ll convince you i’m dat confident
i’ll convince you i’m dat confident
i’ll convince you i’m dat confident
no make oroma con dey see me finish
i’ll convince you i am dat confident
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu eureka tr › lirik lagu kül – eureka (tr)
- kumpulan lirik lagu vlospa grc › lirik lagu lacoste – vlospa (grc)
- kumpulan lirik lagu bryson gray › lirik lagu run – bryson gray
- kumpulan lirik lagu cameron payne › lirik lagu be glorified – cameron payne
- kumpulan lirik lagu yinglee srijumpol › lirik lagu ขาขาวสาวลำซิ่ง (dancing queen) – yinglee srijumpol
- kumpulan lirik lagu execution day › lirik lagu suffocate – execution day
- kumpulan lirik lagu lighteye beatz › lirik lagu sido – es wird zeit (remix) – lighteye beatz
- kumpulan lirik lagu kiwabz › lirik lagu vroom vroom – kiwabz
- kumpulan lirik lagu greylotus › lirik lagu pallbearer – greylotus
- kumpulan lirik lagu jasmin rodriguez duran › lirik lagu heartbreaker – jasmin rodriguez duran