lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ogachi – sbg

Loading...

roadrunner
champion lover
tell me what ah man
no fit do for a brotha
fly the world around
with no feather
how many hit songs
dey for my folder

telli me where the mentally men
where the men way day karwa for my yard
and the ones wey de try galivant anytime i step out the door

i spy i spy with my eyes i see
enemies wan murder me
but i stand i stand like ogachi
dey will never see me
dey will never see me
dеy will never see me

too many many many many mеn
too many many many many men
too many many many many wish death upon me

too many many many many men
too many many many many men
too many many many many wish death upon me
i just day burn my kilaro
i no mind oo
any man oo ah
cause i came from the jungle
dead man oo
no fit die no more
see i start from zero to 100 oh
so make dem know ahh
like baba fry oo one eye o
i take day look ah

i spy i spy with my eyes i see
enemies wan murder me
but i stand i stand like ogachi
dey will never see me
dey will never see me
dey will never see me

too many many many many men
too many many many many men
too many many many many wish death upon me

too many many many many men
too many many many many men
too many many many many wish death upon me
anytime we celebrate you know say na aromatica
dem pretty girlly dem romance man
just to forget everything wey day make man to sad
and my cap no fit any man

roadrunner
champion lover
tell me what ah man
no fit do for a brotha
fly the world round
with no feather
so how many hit songs
dey for my folder

i spy i spy with my eyes i see
enemies wan murder me
but i stand i stand like ogachi
dey will never see me
dey will never see me
dey will never see me

too many many many many men
too many many many many men
too many many many many wish death upon me

too many many many many men
too many many many many men
too many many many many wish death upon me
ht vibez

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...