lirik lagu market – sean dennis
i get am
i get am for body
i get am
i get am for body
its the realest sh-t i ever wrote
yeah – huh
ice block go turn water
house boy go turn oga
if you hustle e go pay
imabong don dey drive mercedes
everybody get enemy
but ogogoro no fit turn hennessy
them don dey feel me see the chemistry
do the math bro , if you no sabi chemistry
bros, no be you get money p-ss
no be who go school get money p-ss
see the hustle don dey pay now
see the money we dey hustle we dey spray now
they say dream big them come dey diss me
even joseph no dream reach me
they can’t distinguish me
they dissed me
i motivate myself i come dey teach me
too many stories untold
adekunle know i deserve the gold ( 2x )
chorus
shebi you want buy the life wey god give you
e no dey market
shebi you want buy the style wey god give you
e no dey market
shebi you want buy the wife wey god give you
e no dey market
shebi you want buy the life wey god give you
e no dey market
verse 2
they sabi talk – they sabi talk
they say this , they say that- they sabi talk ( mbok)
my style no dey for black market
if you like you copy me, na black market
yeah -yeah
i’m still living life by his grace
yeah , i got a girlfriend she’s grace
if you wanna know how my sh-t taste
if you diss my grace i sorry for you, you be disgrace
n-body know who go go next
n-body know who go blow next
too many stories untold
adekunle know say i deserve the god
chorus
shebi you want buy the life wey god give you
e no dey market
shebi you want buy the style wey god give you
e no dey market
shebi you want buy the wife wey god give you
e no dey market
shebi you want buy the life wey god give you
e no dey market
i get am for body
say my swag no dey market
my style no dey market
my talent no dey market
my face no dey market
you can’t be me mehn. sh-t
outro
did you ever think that you be this rich
did you ever think that you be the g
did you ever think that you be the don
e no dey market
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu fern tan › lirik lagu only you – fern tan
- kumpulan lirik lagu san holo › lirik lagu surface – san holo
- kumpulan lirik lagu turmion katilot › lirik lagu viimeinen matka – turmion kätilöt
- kumpulan lirik lagu p a › lirik lagu 30 km/h – p.a.
- kumpulan lirik lagu madtcult › lirik lagu dawn – madtcult
- kumpulan lirik lagu denzel curry › lirik lagu trippy phonk 1993 – denzel curry
- kumpulan lirik lagu grand corps malade › lirik lagu je dors sur mes 2 oreilles – grand corps malade
- kumpulan lirik lagu kap g › lirik lagu ain’t worried – kap g
- kumpulan lirik lagu denzel curry › lirik lagu a life in the day of denzel curry – denzel curry
- kumpulan lirik lagu jaymes young › lirik lagu two people – jaymes young