lirik lagu extraordinary – sean tizzle
na you dey give me positive energy
the way you sweet be my medicine
sisi to wa kpa
omo to rewa wa
you know we started from the ghetto love
na you dey give me the ghetto love
feelings so strong
e wo’mo toh shan
see my woman my everything
she be perfect lady
vanessa oni temi
you give me peace of mind
everything is alright
when you dey by my side
i no wan go outside
the weather na for inside
my love my love
oya my love
is an extraordinary love
(you’re the one, you’re the one)
my love my love
is an extraordinary love
make i hold you very well
and if i ever lose you na felony
for this case you’re the remedy
you came in disguise
blessing by my side
i don make my decision
number 1 na e be your position
girl your color needs no correction
baby you’re the sweetest perfection
see my woman my everything
she be perfect lady
vanessa oni temi
you give me peace of mind
everything is alright
when you dey by my side
i no wan go outside
the weather na for inside
my love my love
oya my love
is an extraordinary love
(you’re the one, you’re the one)
my love my love
is an extraordinary love
make i hold you very well
tizzle
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jennifer holliday › lirik lagu givin’ up – jennifer holliday
- kumpulan lirik lagu jay z › lirik lagu beware (jay-z remix) – jay-z
- kumpulan lirik lagu shawnyboy › lirik lagu (find) – shawnyboy
- kumpulan lirik lagu pinksmoke › lirik lagu flame x kraggy – pinksmoke
- kumpulan lirik lagu tiffany alvord › lirik lagu all of me – tiffany alvord
- kumpulan lirik lagu the fall › lirik lagu repetition – the fall
- kumpulan lirik lagu juanes › lirik lagu la señal – mtv unplugged – juanes
- kumpulan lirik lagu rick ross birdman › lirik lagu justice – rick ross & birdman
- kumpulan lirik lagu mike stud › lirik lagu kids – mike stud
- kumpulan lirik lagu rupa and the april fishes › lirik lagu un americaine a paris – rupa and the april fishes