lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu joana – sele bobo

Loading...

joana lyrics
tekor
selebobo
selebobo on the beat (made men music)

joana baby (joana)
na you be my honey (joana)
i say joana baby (joana)
na weti you carry (joana)
me i want to carry (joana)
oh ya give it to me baby (joana)
oh my s*xy mama (joana)
i say come follow me follow me go (ey)

’cause i want to marry you joa joa baby joana
i want to carry you joa joa baby joana
i say i want to kiss you joa joa baby joana
i say i want to marry you eh, eh eh hee eh

joana joana oh
i get mms for you oh
i really wanna sing for you oh
but the main thing be say u dey burst my brain
but joana joana oh
i get sms for u oh
i really wanna text you oh
i really wanna send you oh
joana baby oh oh aaahhh
i say wine that your potato for me oh oh ahh
ge thisi ne meno baby oh oh ahh ah ah
ju kene mo baby oh oh ahh joana joana le

joana baby (joana)
na you be my honey (joana)
i say joana baby (joana)
na weti you carry (joana)
me i want to carry (joana)
oh ya give it to me baby (joana)
oh my s*xy mama (joana)
i say come follow me follow me go (eh)

’cause i want to marry you joa joa baby joana
i want to carry you joa joa baby joana
i say i want to kiss you joa joa baby joana
i say i want to marry you eh, eh eh hee eh

parararararaa, i go marry you joana
emakwa nine mene ma ro
ina buka misi
imagi na bia jura na mia
oh baby my joa my joa joana

joana baby oh oh aaahhh
i say wine that your potato for me oh oh ahh
ge thisi ne meno baby oh oh ahh ah ah
ju kene mo baby oh oh ahh joana joana le
joana baby (joana)
na you be my honey (joana)
i say joana baby (joana)
na weti you carry (joana)
me i want to carry (joana)
oh ya give it to me baby (joana)
oh my s*xy mama (joana)
i say come follow me follow me go (eh)

’cause i want to marry you joa joa baby joana
i want to carry you joa joa baby joana
i say i want to kiss you joa joa baby joana
i say ajoni mudi mu gwa, eh eh hee eh

i want to marry you joa joa baby joana
i want to carry you joa joa baby joana
i say i want to kiss you joa joa baby joana
i say ajoni mudi mu gwa eh he he he
ah ah selebobo (made men music)
selebobo on the beat

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...