lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yolo yolo – seyi shay

Loading...

eeh eeh eeh
djcoublon
i just dey think about my life “my life”
from where i started to where i dey now
i see say many things don happen
many many mistakes that has taught me correct lesson
oh oh
n0body wanna be your friend when its bitter
they only claim your friend when its better
after all the storms i don go through
still ended up a winner, i dey count counting blessing
help me yolo, yolo yolo yolo yolo
join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
yolo yolo yolo
locate your partner dance yolo
yolo yolo yolo yolo
give happiness a chance
yolo yolo yolo
oya komolе, alabankoko
ko duro soke o, alabankoko
oya bere molе, alabankoko, ko duro soke o
oya break dance, alabankoko, ko duro soke o
ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o
ehn ehn
the pikin wey dem carry for back no know say journey far
gbogbo biz girl ko easy bere lowo jennifer
na only the pesin wey know go tell you the true story
after all the said and done i give god all the glory
help me yolo o, yolo yolo
join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
yolo yolo yolo
locate your partner dance yolo
yolo yolo yolo yolo
give happiness a chance
yolo yolo yolo
oya komole, alabankoko
ko duro soke o, alabankoko
oya bere mole, alabankoko, ko duro soke o
oya break dance, alabankoko, ko duro soke o
ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o
ehn ehn
blow the trumpet
oya dance
give me the beat
give me the samba
give me the samba
oya dance, oya dance
obrigado, gracias
ese ese
nagode

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...