lirik lagu if i collect – shatta wale
[intro]
ghana
ah ah ah
shatta wale
ah ah ah
africa
[refrain]
the system too hot o
one day we go make am
my baby we go make am
trust in god o
hmmm
[chorus]
if i collect, i go buy anything i want o
if i collect, i go spray money for club o
if i collect, i go buy house and cars o
if i collect, you go see say i collect, i collect
[verse 1]
all correct sir
i dey connect like connector
eh, shatta wale addi only ghetto youth protector
mbaa ne mbaa kwɛ bo
mba ne mba kane eshika
mugu epay, mugu epay, kwɛ mɔ me kɛ nshika
dem say i fall, i rise
i fall, i fall
i rise, i rise
two years wey i dey browse
no friend dey come my side
[chorus]
if i collect, i go buy anything i want o
if i collect, i go spray money for club o
if i collect, i go buy house and cars o
if i collect, you go see say i collect, i collect
[verse 2]
eh, you go dey see me eh
you go dey watch me o
you go think say eh
this be magic o
but who jah bless
no man curse
i be lion o
for this jungle o
if e be music o
den go back home
if e be yahooze
then leave me alone
[chorus]
if i collect, i go buy anything i want o
if i collect, i go spray money for club o
if i collect, i go buy house and cars o
if i collect, you go see say i collect, i collect
[bridge]
yuh
i see you all, my adabraka boys
i see you all, my nima boys
i see you all, my zongo boys
ah, yuh shukura boys
hey, hey, ha
my kasa boys
game, i see you
goodoverevil, salty, eh kb, pram, bardman, manaf
hahaha!
all my game boys, i say
[refrain]
one day we go make am
my baby we go make am
trust in god o
hmmm
[repeat verse 1]
all correct sir
i dey connect like connector
eh, shatta wale addi only ghetto youth protector
mbaa ne mbaa kwɛ bo
mba ne mba kane eshika
mugu epay, mugu epay, kwɛ mɔ me kɛ nshika
dem say i fall, i rise
i fall, i fall
i rise, i rise
two years wey i dey browse
no friend dey come my side
[chorus]
if i collect, i go buy anything i want o
if i collect, i go spray money for club o
if i collect, i go buy house and cars o
if i collect, you go see say i collect, i collect
[outro]
you go see say i collect, i collect
watch me
you go see say i collect, i collect
hahaha!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lastofdare › lirik lagu way – lastofdare
- kumpulan lirik lagu najam hathor › lirik lagu in the dark – najam hathor
- kumpulan lirik lagu medhane › lirik lagu awake – medhane
- kumpulan lirik lagu gaptoothv4mp › lirik lagu ye4h – gaptoothv4mp
- kumpulan lirik lagu jory cj palmer › lirik lagu looking in – jory, cj, palmer
- kumpulan lirik lagu milli x f hero ft chanbin thai › lirik lagu mirror mirror – milli x f.hero ft. chanbin – thai
- kumpulan lirik lagu glaive › lirik lagu hi, bitch, i’m fine* – glaive
- kumpulan lirik lagu barsonist › lirik lagu darklight (remix) – barsonist
- kumpulan lirik lagu for against › lirik lagu last laugh – for against
- kumpulan lirik lagu jay blue › lirik lagu playing games – jay blue