lirik lagu u go holla – shaydee
oh nananana
shaydee on the sing o
dem be dey say me o gbadun
dem be dey say i dey gbana
dem be dey say i dey go slow
dem be dey san a the koko
oh nananana
any one hear me baba rere
fire don test me ema saare
everything i do yeah
i must turn it to god yeah
i stand up for my head oo
never ever backdown for my fight oo
am standing standing for my life oo
ho lord eh, ho lord eh
if you see many things wey dey happen for the street o
omo you go halla
say if you hear many things wey dey happen for the back o
omo you go halla
i know you go halla
oh no no no you go halla
ehh yeah yeah you go halla
oh no no you go halla
e ba mi ti won bota, ti won bota
dey never fit take you dream i give dem matter
matter, you know say that na confirm matter
any one like me no dey k!ll em matter
shawty lomo yen, omo sha lo lo lo
i never see some people dem know
omo sa lo lo lenkan
oyah come and party
so fe ba mi party
sebi we go dey tonight e
moni versece
ani sege barabo
won fe bobo sap o
dem wan commit atrocity
dem want to k!ll my melody
yeah won le fi wa saako
won le fi wa demo
awon naa re oo, a ju bayi na lo
yeah won le fi wa saako
won le fi wa demo
awon naa re oo, a ju bayi na lo
if you see many things wey dey happen for the street o
omo you go halla
say if you hear many things wey dey happen for the back o
omo you go halla
i know you go halla
oh no no no you go halla
ehh yeah yeah you go halla
oh no no you go halla
many many things eh oh na many many things ah
say many many things ah
oh dey yarn many things oh
many many things eh oh na many many things ah
say many many things ah
oh dey yarn many things oh
if you see many things wey dey happen for the street o
omo you go halla
say if you hear many things wey dey happen for the back o
omo you go halla
i know you go halla
oh no no you go halla
ehh yeah yeah you go halla
oh no no you go halla
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu evil skins › lirik lagu marcel ne regrette rien – evil skins
- kumpulan lirik lagu doomslayer › lirik lagu icon of sin – doomslayer
- kumpulan lirik lagu paolo mengoli › lirik lagu che ti costa – paolo mengoli
- kumpulan lirik lagu 20sparks › lirik lagu akuma – 20sparks
- kumpulan lirik lagu kidd cutta › lirik lagu hatin – kidd cutta
- kumpulan lirik lagu banda labaredas › lirik lagu hotel califórnia – banda labaredas
- kumpulan lirik lagu dave malloy › lirik lagu cetology – dave malloy
- kumpulan lirik lagu the him › lirik lagu hurts so good – the him
- kumpulan lirik lagu kkero › lirik lagu на шее (around the neck) – kkero
- kumpulan lirik lagu hailey whitters › lirik lagu janice at the hotel bar – hailey whitters